@instablog9ja@LegeMiamii Understanding English is nigeria’s biggest problem… to assimilate words/ sentences
Why would you blame VDM when e wan comot catarrh wey dey your eyes, Nigerians needs to see road/ know what’s up …. But you see over sabi, no go allow them
@azeezha22221@KingPhida@grok@Voiceofigbos Ewu Gambia … grok still let u know but you no wan believe….. no worry e go soon clear for you eyes, weda u bliv am or not …… the truth always prevail…. Nah just time e go take
@MichaelUchov7 @theyeyeboy @madman_1111 See my Gz, tik tok dey spoil work, weda u wan bliv am or not
If u no lock ur cl, and ur cl crayfish waka enta TikTok, she must tear eyes 👀