I tell this trenches babe say I dey feel cold
She say make I go near fire ๐ฅ
no yawa, na when she need sub I go tell her make she go near subzero๐
No matter how bad things have gotten for me, I have never said "I'm finished"
E no dey pass "anyhow sha", "we go run am" or "make we dey observe"
And true true, we dey actually run amโ
Hookup, Ashawo, Double Dating, Nah the same thing, No dey deceive yourself
๐๐ Who will take me out?
House don tire me, I am bored.
All of them nah the same work with different format๐
Me going home for holiday with my "Mass Comm content creator" dreams:
Also village network: *1 bar*
Also my data: Finished after 1 TikTok
Now Iโm my grandmaโs cameraman for free ๐
Holiday is a scam. ABSU students, where una dey spend am?
@ABSU
As you get money pass me
Me sef get who i get money pass
And laslas none of us get money reach Elon musk
Nobody dey chop sawdust
So if u guide na for your pocket o
Happy Birthday to my lovely self! ๐๐
Thank You, Lord, for the gift of life. May this new year bring me joy, good health, success, favor, and countless blessings. Cheers to a beautiful and prosperous year ahead! ๐๐๐