U come dey beg me for 1k say u want use am drink garri,dude do u think I'm stupid?
garri wey be 1h per cup,u want drink 10 cups of garri??
I don sha send 2h,buy one cup of garri, then use the rest of the change to buy either ground nut or sugar,never both.
@Omojuwa@_AsiwajuLerry what about an intense 11v11 una de baffle me, e no get any intense 5v5 I never play before but you see 11 aside, I don't wish anyone to think he's Ronaldo or Messi, body go tell you
@mednasah_ you're from Turkey, so sad man, I think you guys underestimated your opponents as well. it's ok to be have faith in yourself but not to the extent being blind