@_dinomelaye PBAT don too choke Boda Dino sotey im con forget say na the same argument of certificate dem sidon ontop for 2023 wey Jagaban floor dem all. Dem don start again. Later na Dino go still cry pass. We go remind am wen the time reach. Dino wey no go fit deliver im ward for Atiku.
@_dinomelaye At all, wickedness no dey show for face, niam make your gate man no fit get 3k give the mechanic wey come to repair abi na service your exotic cars. Oga, it is said that not the rich that gives but those with good heart. You get good heart? Answer that question yourself.
@_dinomelaye Dino see police van for your back o... And also remember that they've cut down all those tall trees along Abuja - Lokoja high way o... A word is enough for the wise.
@NigeriaStories If not, how will someone who he said died more than 20 something years ago still contest the 2023 governorship election in lagos state. This law profession don suffer o.
@osazenoo I say a thunderous Amen to your prayers to those who badmouth Nigeria and later want to govern in any capacity. Especially that Aisha Yesufu with her shithole she call a mouth. Ozwor...