This is why Nigerians donโt grow and mind u no celebrities or rich men owe u anything since all of Una don suddenly guide pass @Zlatan_Ibile i now see reasons why most of them donโt give or help people ๐ coz of this poor people thinking
@Atine30 she wan use the privilege of her being a female child to calm Dey guy downโฆ u sha get luck say no be men wey no get heart catch or ur fellow females wey no Dey smile
@Georgewove01 Akuko๐ the two guide no mean say one fit buy one even without asake music his personality and fame u canโt buy him or pay him to be ur gate man so this post is for poor minded ones has no meaning
@it_Rutie If osimhen guide pass wizkid just know say e guide pass Nigeria artist coz na wizkid be highest paid artist also na him Dey chop streams money now
@trinityguy83001 ๐๐ youโre just talking without making any senseโฆwe all do know na engagement and giveaway money you Dey find.. but if itโs for good music with sweet lyrics i donโt mean sweet Fanta dialo or 30 bottles for 30bgs i mean good music wande coal sing pass Davido na amapiano fit am
At this moment i think the only solution to this fight!! Is for the two of them to go bang to bang music
Since Davido said that no naija artist can beat him on hits songs.๐๐๐
Davido Wande coal