@ms__faee Well i don’t have anything to say to a low empty brain bitch like you. Having 5 followers with brain is better than having 6k followers without brain not even a dust inside 😫
All these Edo epa too funny, dem go dey serve ogun, but their wife and children dey go church every sunday, if harvest reach, dem go say make their wife or children carry the biggest fowl wey dey backyard go give pastor😂😂😂. Stress free life