โ ๐ Founder @itzhumana | Pi Network OG | Web3 Support | Real Estate consultants | Helping projects grow ๐ | DMs open for collab ๐คBLUES ๐ runs in vein
Una talk say no food for lazy man, lazy man hustle finish come make money una begin tell am say na only one soup e suppose dey chop for the rest of em life
@Rhine_sto@Cr7Godbrand Wish I could use Voice note, cos this your comment ehh, na the same discussion I get with one girl, abeg no use emotional blackmail for me telling me you are helping cos you are staying, omo if you wan go, go. For the fact say inno take you for granted. U leaving is your choice.
@Oshimiri2@twitgameboy You wey don make, na why yunno get sense.....
People are going through alot but all you could say is " make dem fin work do" dem tell you say dey no get work ABI lazy but because you don get small change naw you think say you are better than them..
Nigeria has been killing dreams, O LORD OF THE UNIVERSE takes me out of this shithole deadass grave country and leads me to my prosperity healthy destination before next year.