@Teeniiola Poverty and drug go make u send yourself to early grave thinking is entertainment. If the bottle mistakenly heat one place and cut him , blood dey rain like water now . Who go lose
@Vxebo_ Mumu Dey talk .. when South Africans dey send all Africans away from their country u dey sleep then . U no tell them say weโre one same African.. u dey chop colo u never wake
@Teeniiola This one mumu jare . He will still go back.. why u go sit Dey follow her talk in the first place , I go just go to enjoy myself come back house to slp in peace abeg make them no use I love u dey fuck ex
@Nmawundiro If u try it for naija .. first if u get 100years to use in life . Remove 50 years first before anything and the rest 50 u go use it with sickness
@RealestMemes_ You can resume job when you donโt clock in because youโre not on duty if anything happens to you.. but after you clock in and start your duty normal you can get paid for anything that happens and your working hours.. nice job
@DAMIADENUGA Nobody notice the little boy dey touch her private part when she want to stand up at first stage .. go back and check well , remain small for her to sleep with the boy
@dammiedammie35 See mumu .. I sabi this game very well.. I go stay and dey scope u for you to see whatโs on ground but if I donโt open ur pant na bye bye.. na mumu guy dey run