Ebi lyk the meaning wey Nigeria mean we nu be the reason why dem lose ooo. As if na dem den Ghana dey play the match. Boi.... As e dey pain drm.....π€£
RIP to all the victims of the St Francis Xavier Catholic Church in Owo. I just lost a friend and a class mate of mine. Rest well Ada π, and RIP to all the gone souls. Very sad. ππ. Pray for Nigeria π³π¬π.
Ghana police service!!! I can't think far on this your #AdankoDadaAdui statement ooo. Boi. Let me come and be going erh πΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈ