See talk lmao, na tchouameni and camavinga wan bench Rodri ? πΉπΉ Abi who Madrid get again for DM position ? Who fit hold midfield like rodri for Madrid ? You better carry your L for head and quit this your jokes .
@FabrizioRomano@partidazocope Rodri was scared he'll become a bench player in Real Madrid. Immediately Mourinho noticed that from him, he turned on his decision to bring him to Madrid. You have to believe you're indispensable to play in anything especially Real Madrid otherwise you'll be rotten in the bench.
@__THE_PLUG001__@xx_xtra7@anatomistobaa To dey argue Igbo no really make sense for TL but me I dey tell you for a fact that I bought Cali for 12k in Lagos island before the whole weed hike ..
@EseGift_91@xx_xtra7@anatomistobaa Baba your dealer dey scam you seh πΉ cana 20k per G ke ? How much them con dey sell am for unna two months ago wey cana dey 20/22k
@anatomistobaa If you get mind make we put money na lol , we go tag 3 dealers on here ask them if cana still Dey sell 20k .. na you no know wetin you dey talk or make your dealer don see you as mumu dey scam you
@xx_xtra7@anatomistobaa No mind am jare the mumu just Dey lie , za na 10k/9k now depending on the area , even Cali na between 12-15k still depending on the area .. except him dealer know say na mumu sha that 20k na π§’