@Teeniiola U no get sense oh at all so must everybody behave like you? So because i dont jump around or make noise because it's my birthday meaning I don't value my life, this social media don make all of una dey mumu
@KENNYKE64491859@EleluAyoola My brother i no believe say somebody go fit mumu like that idiot like eh, so na obi be problem of Nigeria abi, I just dey wait make him reply my message make I finish am, all this people wey dia papa finish theirselfs with ogogoro no go all person gear word
@EleluAyoola U no see as you mumu eh this man, I think say as you big reach you go get sense eh 🤔 una dey rule still keep Nigeria stagnant instead of to think of better thing na obi be una problem 70 years old fool. You wey dey talk your father don enter there? Political oluku😡
@AyokusehinD See oga u see all of you saying nonsense and supporting this evil government will all reap it one day, what is the need of renovation when you can rebuild with that same money I don't even understand, make una dey chop Nigeria money anyhow one day una belle go bust rubbish
@lifeof__hassan@instablog9ja No continue talking because you think its Africa where you carry a girl of 16/17 years and sleep with her all in the name of "she doesn't look like age" and go free with it? Not everything is racist bro
🚨 Viktor Gyökeres mantains his clear position despite links with Man United and more clubs: he wants Arsenal. ❤️🤍
Total priority to #AFC project since June and no change of plans with agent Hasan Cetinkaya, on the same page with Gyökeres.