Omo in naija you stop being a teenager at the age of 30 cause by this time,according to my plans,I suppose don marry twice π π° π
ARGUE WITH YOUR ANCESTORS
My beans dey burn π₯ π π
Omo in naija you officially stop being a teenager at 30 cause by this time, with my plans and prayers,somebody pikin suppose don wish me HAPPY FATHER'S DAY twice π π° π
ARGUE WITH YOUR ANCESTORS
My beans dey burn π₯ π
This one literally made his man feel like a sisiπππ
What do dis particular gender gain from stressing us out??
#Adultery#doggy Na Dog #Burnaboy