@AkinmejiGb33699@olaoluwakitan92@rahman_jago_ Please for Godโs sake sir
Help me with any amount you can oo, sorry am begging from a comment section
I dey situation wey need the help like mad abeg ๐ฅน ๐
7066654598
Opay
@Nimiofficial@dammiedammie35 Mugu, itโs normal to document the sad part of our lives as well, if it was not recorded, comment section go dey for you to come comment ?
@AkinmejiGb33699@olaoluwakitan92@101_privat84226 Boss
For you to know how e take worse reach
I no suppose dey use working account dey drop this kain comment butโฆ. ๐ฎโ๐จ
Me sef go appreciate anything you fit run me boss ๐.E sure me sey you go pity me pass that guy if you hear my own story ๐๐ญ๐ฅน
@NUGGETZ_Q@Dan_baba04 Wasting your time is part of game
Some dey later pay better money, IP for body depends too
If you donโt want that stress, then you leave any work wey require you to nurse whitehead