Home
Language
English
Tรผrkรงe
Bahasa Indonesia
About
Privacy Policy
Terms of Service
Pricing
Sign In
Download All
Share
Usua Melody
@Melypounds
Joined December 2022
135
Following
27
Followers
46
Posts
Usua Melody
@Melypounds
almost 3 years ago
Photo lab don make people dey fear to post their body oo โฆ.because gals don use all their body finish oo๐
Usua Melody
@Melypounds
almost 3 years ago
@rutie_xx
Prettilola
Usua Melody
@Melypounds
almost 3 years ago
You Dey pray make God embarrass you with blessingsโฆna dem Don hotspot you ,you Dey shame to say e Don connect ๐คฃ
Usua Melody
@Melypounds
almost 3 years ago
@instablog9ja
Come down and run ๐๐๐ Because u de whine me ni
Usua Melody
@Melypounds
almost 3 years ago
My junior brother don chop my daily bread before I wake upโฆโฆnow I don de hungry๐ฉ
Usua Melody
@Melypounds
almost 3 years ago
How which battery and data no Dey low ehh โฆ.na there you for get the real definition of jobless youth ..
Usua Melody
@Melypounds
almost 3 years ago
Police arrested me and my girlfriend last night,this morning na her boyfriend come bail am โฆ
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
@yabaleftonline
Wetin she con Dey try feel now
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
If not for imagination na cry I for Dey cry wen Iโm alone
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
@Naija_PR
IT YOU PIT WET YET TOP UP
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
Thank God say Abraham no wear JBL headset wen he won k!ll he pik*n..he for no hear when God say DO NOT LAY UR HAND ON THE BOY ๐๐
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
you go Dey follow them dey do no trust woman and you still Dey your mama house Now your mama don stop to give you morning food because u No trust am ๐๐
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
Na ones pastor suspend me ooโฆi comot for church group because them no Dey gree send funny and b@d stickers ....
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
@BillyM2k
To confirm if itโs from a lo@n app๐
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
@Naija_PR
Coco pop out
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
@damilare_jamal
@Irunnia_
@instablog9ja
@KenechukwuGods2
At all she canโt ๐๐
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
What is the only sound that can draw the attention of everyone in family meeting???
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
@yabaleftonline
38 if not mistaken
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
@TheHildaBaci
Congrat ๐
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
E don reach wen u broke now u don remember say u do physics for sch โฆ..what does up shall come down ..
Last Seen Users on Sotwe
เธเธธเนเธก เธเธดเนเธก
Seen from
Thailand
Win11032
Rai_Hea
Seen from
France
Best Of Facesitting
Seen from
Turkey
SapphicLilBby
Seen from
Germany
Mรช cแบทc
Seen from
Vietnam
NILESH
Seen from
Netherlands
Mustafa
Seen from
Turkey
๐Markus๐
Seen from
Argentina
Robert Paulus
Seen from
Singapore
Trends for you
1
Belgium
Under 10K tweets
2
Platner
Under 10K tweets
3
FIFA
Under 10K tweets
4
Pulisic
Under 10K tweets
5
Balogun
Under 10K tweets
6
World Cup
Under 10K tweets
7
#WWERaw
Under 10K tweets
8
Tim Ream
Under 10K tweets
9
Team USA
Under 10K tweets
10
Good Tuesday
Under 10K tweets
Most Popular Users
1
Elon Musk
@elonmusk
240.7M followers
2
Barack Obama
@barackobama
119.2M followers
3
Donald J. Trump
@realdonaldtrump
111.7M followers
4
Cristiano Ronaldo
@cristiano
110.9M followers
5
Narendra Modi
@narendramodi
107M followers
6
Rihanna
@rihanna
97.7M followers
7
NASA
@nasa
92.2M followers
8
Justin Bieber
@justinbieber
91M followers
9
KATY PERRY
@katyperry
87.8M followers
10
Taylor Swift
@taylorswift13
81.7M followers
11
Lady Gaga
@ladygaga
73.2M followers
12
Virat Kohli
@imvkohli
70.2M followers
13
Kim Kardashian
@kimkardashian
69.9M followers
14
YouTube
@youtube
68.7M followers
15
Bill Gates
@billgates
64M followers
16
Neymar Jr
@neymarjr
63M followers
17
The Ellen Show
@theellenshow
62.4M followers
18
CNN
@cnn
61.9M followers
19
Selena Gomez
@selenagomez
60.9M followers
20
X
@x
60.8M followers
Olivia
Online
โจ
โญ
๐ซ