@KDCGlobal_ Baba can u just shut up. U dey rage bait me I swear ๐ ๐คฃ no dey talk rubbish guy. Wetting be ur problem. As Ronaldo commot Manchester United still do well. Nah una no sabi play ball baba no dey talk rubbish
@FansTribeHQ@henryggmu1 This is why I hate Ronaldo fans. I swear very stupid fan base. Always talking with Emotions. So for ur mind pedri didn't hv a better game because barca lose. Fools.
@FansTribeHQ@henryggmu1 Mumu Ronaldo fans. See as them happy ๐ them no dey use eye see say Barcelona lose. U go see them useless Comparison. All this Are man united fans. Very useless fan base
@KDCGlobal_ See hw mentality una get. Them say Ronaldo 2008 and Messi 2012. Messi 2012 was not even he's best balon d or season. Una dey mad ooo. RONALDO fans go jxt bring one comparison start online ๐คฃ ๐ so if Ronaldo win am nw wetting come happen. Fools. Werey no fit win Trophies
@KDCGlobal_ Mumu Epl fans claiming rubbish. While all time best club una no day. All time best players in the word. Una no still day but una go bring una useless mouth to compare rubbish
@KDCGlobal_ Barcelona fans are more intelligent than any football fan base. Take it to anywhere. As big as Barcelona u dey talk rubbish. If Man united do half of what barca have done in this century them no go hear word for united fans for 50 yrs.
@Xcellent70 When he was losing in Miami shey una dey talk down on him ๐ ๐คฃ ๐ why are you Ronaldo fans scared ๐ ๐คฃ ๐ very stupid fan base.