@CrownprinceCom2 Person wey una supposed give better cut for throat.. you people are not aggravated enough.. see wetin those bandit they do to Nigerians.. una dey there dey pamper am
@Theoladeledada I don't want 1m coz I know things are really hard. I just needed jobs and recommendations.
I'm a young, vibrant and skillful Engr.
I finished apprenticeship in Jan. I haven't gotten any decent job. It has been very hard for me
I install solar system, CCTV, Starlink, POS software
Leave am na woman
Leave am na old person
Leave them na students
Leave them na small pikin
Leave them, them dey sleep
Leave them, them be poor people
Leave am na Christain or Muslim
Leave am na Yoruba,Igbo,Hausa etc
LEAVE or SPARE them no be for where terrorist dey ๐๐๐ญ๐ญ