@deefuser U forget an abandoned us that follow you since day one because Sporty..... Let this game cut an scatter in pieces. Amen .... U are the definition of people that forget the little beginning...
@odinlad_i U be fool if e easy to catch the ball U won't be here on X hustling mumu. Una go just open mouth talk rubbish person Wey no Sabi kick straight passing the talk down Ronaldo werey . Go sleep
@CHIZZY_BB Mama I'm the one in so much pains, my last card that I'm supposed to use an drink garri in football camp I use the 1k play 1 cut am . Abeg someone should help me 8108839581 Opay someone should help me just because I was looking for money to buy boot. Abeg my account is there abeg
@FoluboiNg 8108839581 Opay account Sati Sallau Abeg boss help me I dey football camp please No manager I need money for match boot anything you help me with I will deposit for the boot boss abeg