"she's Nigerian" ππ
Since you know you can't argue, then you shouldn't have replied in the first place.
Why una dey behave dis way na π
Now another point have been deducted from us ππ
Na innocent descendant go dey suffer am.
E go dey Waka From Mountain to church, just to break family curse that was caused by one ancestor wey no Fit mind e business π π