@Isrealjuju I swear na God go punish you ..for dat una crew all of una dey brainless ,no wonder una no get hair.if u ever see wife again make I piss straight, you way slovido don use ur destiny
@Moweyyyy184273 Passion kpai u der..person wey no fit write song or compose song went der for passion ..you no watch him interview wey him say when him enter club nah Wizkid every girls dey hail .just tell us say nah kontus make am enter music
@abazwhyllzz Thank God say u listen to am ..we dey wait 27 to show una shage if ur fave get 2k stream, den him juju dey work if not una go hear from we fc
@DanielRegha Daniel long neck leave people wey pass you ..face ur front ur papa wey train u through school how many times u don come out give am him credit as d Best Dad or Father .clout chaser ๐โโ๏ธ
@DavidoPolice Una shame dey shame me ..ur fave come out say Elon musk pay him $25 una no talk am ..y e be say una too mumu like una Oga for dis space.nah reason I leave dis una Bingos be dis I swear
@kellybonito_BU Ur fave way carry twitter for head ..Elon musk don disappoint am .e sweet me sey him use him hand confess nah d reason I leave dat una bingos be dat .๐๐๐๐