@Sholynationsp And Messiβs penalty goals na just 3 ππ Messi no be GOAT again, my guy don outgrow that title. He no be the GOAT no more, HEβS THE LION! π¦πππ₯
@Talented_slim01@Dammyswago@rakodgaf Be wise more way Dan a serpent, ski. These gals get more benefits in life dan u think. Do de ones wey u fit do ad make them understand de ones wey you no fit. Pesin wey truly love u no go put unnecessary pressure on u or make u feel lyk u must solve all their problems.
FB
@Talented_slim01@Dammyswago@rakodgaf Long as the problem dey beyond my capacity, I ainβt touching my account. Me sef get my own problems to deal with and you know how life be as a man, ainβt nobody coming to save youπ€¦π½ββοΈ
@Talented_slim01@Dammyswago@rakodgaf Oga, notin lyk Dat. Ain't move like that pesin no fit just text you ad de first tin wey go enter ur mind na how u go take send moni. If na so ur relationship dey, den u dey date a leech ad u need to save urself from dat kind relationship b/4 e drain u emotionally ad financially