@Nino12x Well I never felt that!
He was a good manager!
The players are the one who turned him down!
This man has been showing he his capable ever since strasbourg,fine there is a saying that maybe chels job is big for him or not but nah if he get what he want he’s good to go!!
@currentiyke Nah seriously the player did sh*t…
If it was JOAO,HAALAND or ISAK am sure they gonna play shot because their was space enough and the guy was in a balance position unlike if he was not balanced!!
@VVovwe@AdeniyiMobolaj2@BIG_MVR Guy..
Yunno see as you mumu,many decision referee no Dey give against Chelsea lol..
Makka believe when no be say inno Dey watch ball people wey mumu many o because other talk say no be pen makka accept 😹rest!!!!
The one wey touch the defender hand too wey dem no give nko?
@AdeniyiMobolaj2@BIG_MVR From the side??
Omoh Una Dey judge rubbish oo..
Look at the passion ajayi was bringing from the back o abi gusto never Dey front??
not intending to go for the ball buh went straight to gusto to sholve him Omoh Una Dey amuse me 😹