Pls help my ministry. Patronize me. My location is ALABA INTERNATIONAL MARKET OJO LAGOS.
We can deliver anywhere in Naija.
We are tested and trusted
Always ready to deliver at all time.
Call, WhatsApp or Dm 07035038819.
@UchePOkoye You go soon come tell us how much Dem pay you for dis mata wey you carry for head like person wey dey hulk gala.. coz you just dey busy dey pursue family mata wey you no relate to....
@TheSerahIbrahim In Asia, Thailand is leading with many igbo children follow by Philippines seconded by China... The rest follow but I think the less will be Malaysia due to there racism mostly by there women
@Emmanuel_Tips Imagine make man fall for you all in the name of those package only to realize thatwhat he order vs what he got..... The heartbreak ๐ go dey on another level
@ShehuAA Person wey him papa fully carry dis party for back wey make Dem come into power.... Your papa wey engineer everything with hope say dem go give him power..... Tell your Papa say Aแนฃแป rock no bi for him....
@aust27@247IGBO The guy on singlet said they went into the bush but can't go further coz they have no weapon... If they had weapon, they would had capture them
@ayemojubar According to him, he said he worked in mobile, I want to know if this was the result he Summit to them cos I can't understand, I'm sure not organisation, not even a trader looking for a sales gal in Alaba will accept such as CV not to talk about big org like Mobile ...