@Supaman247@Smallmalik01@___kaffy Hin say without you hin no fit sleep, nah you dey hin dream every night and day.
Say he hin look front nah you ,back nah you ......everywhere in go nah you say you be hin MTN sim card ๐ซ nah watin hin tell me be that o
So precious girlfriend of all guys ๐ sef no collect valentine package abi nah gift wuna dey call am๐๐๐
@yabaleftonline @ElleDannygrey1 @YHUNG_KHALIFAH @gen_tuu#ASUU#ValentinesDay2022
One guy with 43 following and 1 follower followed me. As I followed back I realized heโs unfollowed me ๐คฃ๐คฃ na so me sef unfollow am. Just checked again now and heโs unfollowed everyone he followed. 0 following 1 follower. I no know Wetin e dey try achieve ๐
I CANNOT WAIT TO BE AS RICH IN WEALTH AND WISDOM AS
โOPRAH WINFREYโ
๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
Own my own SHOW.
My own TV PLATFORM.
My own MANSION.
My own SCHOOL.
And PEACE of MIND.