@Diamond_cfc@TouchlineX@siphillipssport So jaol pedro no deh oh okay for us again ?So they should sign more strikers wey 4 still dey ground,Dey still Dey find buyers for 2
una defenders weh no good dem no go replace them
Neto deh go this season dem no go buy hin replacement Enzo deh go dem no go buy hin replacement
@Diamond_cfc@TouchlineX@siphillipssport Wetin Osimhen wan con do again?
Chelsea have more then 4 strikers at the moment
U don’t talk about defender u don’t talk about midfielder if Enzo leave uno talk make dem buy right winger u deh talk about osimhen I tire for una ooo
@danzaria_an@FabrizioRomano Omoh see as you deh cry untop Wetin no be ur own
Last season una sell Lopez for Chelsea e be lik say all dis Barca fans deh mad 😠
@nelsonmealo@FabrizioRomano Fool hw many season e don use for Chelsea wey we go sell ham,when we wan buy Fermin Lopez last season did Dey sell him so don’t be a dumb