@FinPlanKaluAja1 When celebrities does things it normal but when churches does the same thing u remember there are things they should av done🤣🤣
Oya sir go and do what you want the church to do...very stupid and idiotic mindset
Sir remember I said you are foolish for saying that earlier sha🤣🤣
@FinPlanKaluAja1 But sir if Wizkid, Davidof and Burna Boy put a concert and say the ticket is $150 it okay for people to pay and go yea??
Sir sorry to say you are foolish sir🤣🤣 I'm saying it with all due respect oooo but you are stupid sir🤣🤣
@Hybrid_Ola@niff_wizzy@numberonetweep Shut hl children wey them born late🤣🤣🤣 2007 children 🙄 🤣🤣 when adults are talking u shut up and learn una with cho cho🤣🤣
Abeg wey those fools wey deh always shout penaldo penaldo
Penalty easy na him Nigeria no fit score penalty qualify for final so oooo🤣🤣 tap in easy na him Nigeria no see come on tap score oooo make anybody shout penaldo again na plane crush go burn una house for me 🤣🤣#NIGMOR