@denkolize@abazwhyllzz Mature guy like u not even get little sense at all 🤦♂️🤦♂️🤦♂️club wey Benziman take dey play Otedola fit buy am talkless of Benziman..grow sense mumu u dey use millionaire take dey compare to Billion...I nor just know why some Nigerian nor just get sense
@Thugufb U be big mumu 🤦♂️ dem say album units u dey talk about Song 🤦♂️😁 wetin concern album concern song? many Nigerian just dull anyhow I swear 😭😭