@ABUJAPLUG Use the money chop 100k start bussiness for nigeria, you wan dey sell recharge card even if you sell 100k recharge card your profit no go enter 1k e sure me die
@manus0024 Get the F out of here and act like a man …. Babe wey you dey date 5 months get Audacity transfer your money you dey ask mumu question online God go punish you and the babe ko fucking danu oga
@ishiguzochris Person wey dey kraze ……she wan born for rich man so she fit claim property now the rich man doesn’t want her and her kid …..just imagine Pascal is a poor man knowing fully well that it’s a one night stand or something I am %500 sure that she won’t keep the pregnancy
@chfoche@Teeniiola This is not a matter of hard guy or not, no be today woman dey leave man but for you to dey shed tears like small pikin because woman leave you shows how weak you are as a Man …someone like Gehgeh for example woman no fit leave am make he dey cry like this is not possible
@Oluwaseun__0 Funniest thing be say there’s nothing she can do to bring pascal down 😂 pascal use am clean mouth she come dey shout, do you have an agreement with pascal say you wan born for am 😂 but pascal is a rich man na you go Dey scream like goat, pascal doesn’t want you and your baby
@Oluwaseun__0 If na poor man she for don abort the baby but na Cubana chief preist na 😂 over wiseness dey kee woman 😂 if pascal was a poor man you won’t even have this energy at all 😂 infact the baby no go come this world 🌍 😂