@tommy_viccetti No be only relationship sef u cam support ur friends be it lady or guy see dis life just do good things to pple (not unfortunate ingrates oo), good pays
@OlukanniAdemol1 @single_soulja @wakawaka_doctor Yes u r ryt but just have in mind u still have to learn d language if u want to truly make it. Their language is d key because dey won’t have any excuse not to give u a job
@single_soulja @wakawaka_doctor I think the guy is right i am also in a country with language barrier and one thing i have learnt they take their language speaking damn seriously
@GoziconC U just have hatred for the igbos, wr have voted whoever since the creation of Nigeria d igbo pple we have always followed with no questions nd still the hate is still there. See Mr Aliyu abi whatever, I pray d hate u feel towards d igbo give u restlessness all ur days
@GoziconC Shut d fuck up u knw say u no fit enter Anambra abi nah u be d only igbo wey dey support BAT?. Some igbos support BAT but dem dey their fathers state. U can’t come back here man nah total destruction dey wait u nd ur family for here man