@watchndlearn_ At least Ronaldo dey score tap-in for UCL. Your GOAT dey give assist to Alba for Inter Miami against boys wey dey work for Uber for morning. Who really get mates 🤣🤣
@juicysetting@layode_abayomi@adebisidejoke You get better things to do but na my reply you screenshot post? Kid dey control your whole night like this? Go do those better things, you dey waste your talent for my mentions 🤣😹😹 fool
@layode_abayomi @DreamChase1275 @adebisidejoke At least Ronaldo papa born legend, your papa born notification wey dey disturb person for comment section.
@juicysetting@layode_abayomi@adebisidejoke Lol you say grow up but na you dey argue with who you call kid for comment section 😂🤣🤣 u fool u dey put mouth for wetin them nor call ur name pastor Twitter 🤣🤣