Fuck Netflix (dem no get movies again)
Fuck chiamaka( she don too disappoint me
Fuck all these influencers
Fuck Dream League (very anyhow game)
Fuck national grid
Fuck Airtel 5gb ( na to buy starlink)
Fuck Movie box ( dem wan use ads kee me)
Fuck Elvis my guy
Fuck! Fuck!! Fuck
Fuck Netflix ( dem no get movies again )
Fuck Burna Boy ( Odogwu don fall )
Fuck this hotel wey I dey
Fuck Dream League ( very anyhow game )
Fuck your Cana plug
Fuck Celeb ( I never see the least fan card money collect )
Fuck IDME
Fuck Precious
Fuck her baddie friend Happiness ( why she dey crush on me? )
Fuck Daniel ( dem too dey mumu )
Fuck Sportybet ( e no go ever better for that Indian man )
Fuck Owerri girls bro
Fuck Owerri girls again
Fuck all married couples
Fuck your girlfriend
Fuck tits
Fuck dark skin guys ( for una mind, mtcheew )
Fuck this hotel receptionist ( she no just fine at all )
Fuck Snooker
Fuck lover boys
Fuck Igbo boys
Fuck Yoruba language ( e too hard )
Fuck GLE ( car wey don turn taxi for Benin )
Fuck 2million naira ( my guy dey spend am on top smoke )
Fuck $800b ( smelling money wey Elon get )
Fuck Lobistars ( e too like money )
Fuck my Mutuals ( una don Sly me )
Fuck my Mutuals again
Fuck you wey wan comment
Fuck you wey no comment
Fuck you wey scroll pass without liking
Fuck verified accounts
Fuck Grok
Fuck Grok again
Fuck SIMI!!!
Omo FUCK SIMI ooooo😭😭😭
FullTime. Nigeria 🇳🇬 2–0 Algeria 🇩🇿
What a big win for the 🇳🇬 Super Eagles and another clean sheet on the road.
⚽ Victor Osimhen 🇳🇬 (47')
⚽️ Akor Adams 🇳🇬 (56’)
Into the Semi Finals ..
#NGAALG#AdemolaVictorAtAfcon2025
🇳🇬 Powered by @MrChefNigeria , proud sponsors of the Super Eagles 🇳🇬
Dear staff of any company,
If I walk in, smile, greet you politely, and ask a question, please don't dismiss me, judge me with your eyes, act grumpy, or seem uncomfortable. Good customer service goes a long way – let's treat each other with respect!"
Let's be guided!!!
Na only when una don reach 28, 29 years una go wan stay loyal for relationship but as una young una dey follow old married men dey troop in and out of hotel....
I just pity those young men who dey cry or do stupid shit cause of women
If you have ₦100m and it can give you ₦20m yearly, why buy a ₦100m house to go and be looking at walls?
Rent for ₦5m, invest the balance, and let interest pay the rent.
Your residence is not an asset. It’s a consumption item. Think am.
Real estate guys go argue sha.
@bigswankky Abeg Nigerian dey learn for where dem Kenya girls dey..... Some Latinos dey off pants for live dey shake am.... Even some Caribbeans too....
In my 87 years on earth, I’ve learned one truth that never changes: life can humble anyone. I’ve watched people rise from nothing to abundance and I’ve also watched people who once had everything lose it all in a moment sometimes through sickness, unexpected setbacks or circumstances completely out of their control. Money is never a permanent label; it’s a passing phase that can shift without warning.
That’s why broke-shaming is not only cruel, it’s short-sighted. You don’t know the full story behind someone’s struggle. You don’t know the battles they’re fighting, the responsibilities on their shoulders, or the silent pain they carry with courage every day.
Instead of mocking people in their low moments, try showing kindness. Try being the voice that lifts, not the one that destroys. The same person you insult today could stand tall tomorrow and the person you admire now could need help someday. Life rotates like that.
What truly defines us is not our pocket size, but our humanity. Choose compassion. Choose humility. And always remember that kindness is a currency that never loses value.
Be guided accordingly. 👏