Nah nonsense Ycee talk
You can drop ur point without directly insulting Peller
Nah for naija unaa dey less unaa own
Wetin Ishow Speed dey do ?
A lot of superstars outside d country making waves also without doing anything special
No be Peller say make ur career bend bro
Anybody can be a superstar, no be only Naija dat one Dey happen
If you wan form intellectual, go teach jamb students
@frankisenxx@a_derll As per Na him be the first and only Portuguese player to win Ballon d'or,he sure me say you never to dey watch ball when Figo dey play
@Temmiedee1@boy_pej@YKoluwaseun9 The Portugal defender is also a professional,two professional trying to out do each other,one will triumph over the other, another time Chukueze can triumph over him