@ChampionsLeague@cryptocom First leg
Bayern v Real Madrid = Bayern goes with the goal advantage to d second leg
PSG v Liverpool = Psg qualify to semi final at first leg
Una no go believe say na today be the first day my mama say I fine🤧...omo d way she come talk am sef eh "You don dey fine o weytin happen" 🤧😂.... ma mama no go sha compliment u finish😂❤️