@alat_ng Una say una be digital bank, yet you restricted my account and said i should go to a wema branch to treat restriction. Did i go to a branch when opening the account? Please i want you guys to close the account make i see front
@ProvidusBank i say make i open acc with una, dem don tell me make i begin call business concierge abi na wetin. Stress untop acc wey i never even open. Wen other banks are stress free