โI go cut my coat oversize this yearโ song wey him just dey use catch cruise na him una Dey freak out, have you guys heard is other songs??
That guy has been ready since! Una don enter Whala!
@commissionase Sir Jim silenced the media, the dumb fans wanting quick results instead of trusting the process for a long term project
They are all shitting there pants ๐๐
These naive fans have no choice, they must back Amorim by fire by force ๐
@YesItsBash He say na half, This egbรฒn don dey fvck up ๐คฃ
Man utd no go make you panic ke, boys wey go still ball under Amorim but the real question is are we ready to go through the process of this phase?
@YesItsBash Lmao this silly talk again? Una no dey tire? Before INEOS employed him they already had an agreement with him in reference to his formation and philosophy, your lame ass players are not good enough because they lack mentality and they canโt keep focus for full 90mins. Disgraceful
@YesItsBash AmorimOut people no suppose dey wake up cause obviously una no get senseโฆ your players no dey show character and commitment for pitch, even Grimbsy boys still show energy and desire to win pass us but na manager una dey blame, my fanbase mumu ganโฆ. God forbid una