"The SOLUTION is JUSTICE, LET LEADERS NOW IN NIGERIA and any where in world that the world can never be govern by FORCE, NEVER BY FEAR, EVEN NEVER BY POWER in the end what governs is the mind, what conquers is the SPIRIT, THE SOLUTION IS JUSTICE"
Madam Remi Tinubu reach Kano, she ask: 'Abeg, wetin be the meaning of this "FALLE ƊAYA" wey una dey shout?' Dem tell am say: 'Your Excellency, na simply One Term.' She kuku look them, adjust her wrapper, and fire back: 'One term ke? ONLY FOR KANO, BA?