@Zlatan_Ibile I no be creative ooo, but when that money sit down for my aza ideas plenty for ground, I fit first buy laptop learn better tech job, work behind scene and make a living for I and my family. Or make I go into farming. Agriculture get money but Nha money to start be koko.
@oga_amos_ Nha that money dey your eye so, you dey find fame😂 se you go fight without them paying you before and after the fight? Weyrey don hear the amount wey loser take.
@RealKiddWaya Normally I am happy for you ooo, nobody wish to have a struggle story but life happens, we all can’t be with a struggle story, it’s life balance 🤍, but I pray one day my children will tweet this also that they don’t have a struggle story. ❤️