@deefuser Edit wey you for boom alone?like the way you boom 70m last two weeks and 100m last month lol..Na followers dey lose for months now..you go play on the side and win alone..You be bad person sha,make I unfollow you sef,I dey always forget๐
Make I no talk say na oshi you dey do.Last month na only you boom,drop rubbish for everyone throughout the month,same thing this last weekend,only you..then drop numerous and countless codes wey cut anyhow for your followers,make I unfollow you sef.wicked soul
@Donkings67@deefuser Guy itโs draining tbh,heโs a rich guy,he can risk as much as he wants to..No be me wey be say I dey pray for things to get better,still con dey lose so much on top how many odds???And person gats play all cause you no know which one go boom..itโs draining jare