@larmideey@amokemilondoner No worry. I go tell DG make e carry you go Zamfara, you go like start new life for here ba? 🥹
Why I dey ask you sef, you gas like ham, as you no like Ogun state 😂
@larmideey@amokemilondoner You finished in LASU, dem carry you go Ogun state to serve and you Dey complain. If I wose you! 😒 na until dem carry you go Kaduna or Sokoto before your head correct ba??😌😒
@KakiJunior1 Dem even bring the option fully for all the games. Just some games. Words are enough for the wise. Before una go confirm ham, make una dey careful ooo. Na better trap 😂