@brainjotter__#GPWPDCampusTour I need money for Sanitary pads...any amount is okay...I used what I had left to pay for handout...or I will not be allowed to write testπ
Any amount is fine
@brainjotter__ Abeg ooo...I don try...no worry... congratulations to those that are always Lucky....at least me I know when to give up...Habbah,since August I don dey try,no way...ππ..make una enjoy...my Mamma sef I don find way,Dem don discharge am πππ