@AndrewC62259089@SAMKLEF Who be this one now
Kai wona dey shock me wooo
Kai oooooooooooo
When it was raining sense I guess you had your umbrella covering you right?
@SAMKLEF if you ever drag Dave like this inside your poverty mind God go punish you
David gate sef you can't afford talk more of one of his cars olodo no humble yourself dey there dey compare people wey pass you and your future generation to come
Abeg getat
@qatarairways@davido@FIFAcom@FIFAWorldCup @roadto2022en @roadto2022 When i sit down alone i sometimes think award are worth nothing but look at the music god you people are saying his voice sounds like a frogs voice
You can't step at where he has stepped and forgotten he stepped talk more of where his feet is at right now @davido i love you bro