Good morning!!!! good morning!!!!!good morning!!!!!!
Na Friday o! We don almost close this week. Thank God we still dey breathe, still dey strong, still dey hope.
I pray say today go soft for una. May God give una peace wey pass understanding, joy wey no get wahala, and blessing wey go overflow enter next week.
Enjoy the day, rest your body, laugh well-well. Weekend don near โ make e sweet for everybody.
Happy weekend in advance. God bless una house. ๐โค๏ธ
iโm lost guys, i donโt know whoโs paying the bills between them rats and the owner of those clothes and slippers โฆ maybe they are sharing the bills?? ๐ง๐