Nobody mad pass abi? Na because una never jam CRAZE!
Your so-called Goliath na empty drum — big noise, zero substance!
Una Emperor don flop, una don fold, una agenda don scatter! 🤣
Who wan drag? COME OUT! Make I craze for una head! We dey outside! 🔥
#bbnaija#Bbnaija
CLEAR ROAD! THE MAD EMPEROR, GOLIATH GORILLA Giant wey no get sense, big body like abandoned warehouse! Monkey face, gorilla body, goliath height ,na God punish una with this complete disaster! Useless from head to toe, certified waste of oxygen
#bbnaija@Nechemaduagwu
Shall we?
It’s about to go down today! If @Nechemaduagwu don’t caution her minions, you go hear am.
My source is not playing at all.
Your m@d dog came for almost all the housemates. Now let’s go!!!
#bbnaija