@9IneTailedDeviL@thebigdammy Fool with everything nah under men you go still dey, nah man be head, https://t.co/f526Lfz6qw be king nah man be,president nah man dey go for governor post,nah man be the richest on earth nah man plenty most for government and men's rules the world cause dey are born to rule
@AkukoroJohn@alphaman_111@jon_d_doe Una just daft so all those our politicians wey dey still money don run down abi hush puppie mompha and woodberry no get money less una generation combine