I never beg God the way OPay dey beg me to collect loan. ๐ญ๐
OPay don dey pursue me like say na me owe dem money.
Every morning Dear customer, youโre eligible for a loan.๐ญ
Eligible for loan, but not eligible for peace of mind. ๐๐
Abeg OPay, if I no collect this loan, una go report me to heaven? ๐ญ๐