@ojobor_kingsley Oga i no talk say e good nah online everybody dey if you check those celebrities they always pick people they can opress if say maguire self dey arrest people twitter no go contain everybody
@i_am_marvel__ Tinubu go soon come for you one day , una dey bant footballers too ooo them no carry anybody ooo e rich poor man turn una say nah defamation
@Jeff_Okhai But ronaldo no dey come for who dey bant am in all their tweet , if nah rich nigga dey post those things nah inside don jazzy parlour them for settle am
@EstherIjewere I dey pray for you say anyday wey you talk bad about government too make them carry you too , Nigeria nah only rich dey opress poor people but if nah rich person e no go get liver to go pick am
@WChampion89813 You no go fall my bro , if tinubu start dey pick people today now nobody go remain for here , if nah wizkid post that kind thing nah cruise but if nah common man nah defamation
@steezy10_ Bro wetin donjazzy do wrong nah only poor person them dey opress what if football players too start picking up people this x nobody go dey there again
@somtodeyforyo Bro you too get sense nah only poor people dem dey ever opress for their life if to say footballers too dey pick people nobody go dey save