@alluring_zee@Adaptor___006 I hear n understand you. Also, try 4 understand dat bcuz of d gender dynamics na Salone d current trend nor favour uman dem
@alluring_zee R get u, u nor think say na transactional mentality dat? Look, e easy for date udat u able afford but e hard for settle with posin wea una build una rlsp on transaction. Na dis make d stories of man wea dea lef uman wea den don dea for yrs boku
What better way to turn-up to weddings in this festive szn than these adorable men naive wear? Abeg hit me up for yours
Ranging from one thousand to one thousand two hundred leones.
If u know me youโll know that I donโt sell runpoti ๐๐
#SaloneX