@s1mon_g Knuckle ball no easy ooo… na wetin make me stop to Dey ball.. I been Dey learn am dislocate my toe joint, since then that toe has been damaged
@dee_elleea It’s her life but her parents go don blow millions away for education and parenting.. if to say en papa abandon am for gutter when dem born am you no go talk say na the papa life be that ooo
@Hybrid_Ola The funny thing about life be say, if peller content come across ur timeline in the next 5 years, you go hiss scroll..name influencers of 10 years ago wey still Dey survive am till now. But I fit give you a list of lawyers and doctors that started 10 years ago wey solid now. TIME