I’m not in my best mental health right now. Life is so full of burdens and pressures that I no longer find my favourite things exciting. Lately, I haven’t asked for much. I woke up every day wanting and hoping to be okay.
@Erhagun@thefolabi Naso most of em dey do lol.
When I broke up with me, she go fck another guy and dey send me vid and pic for emails.
While I dey another bitch crib 😹
@ULT2K18@nzemmili Omo my bro na very sweet and toxic experience sha.
We meet for party last year April, we broke up this year Jan/ Feb time…
As fine 9ja guy na. She dey very insecure, I nor fit commot alone and she goes through my phone and shit all the time dawg.
Every week we Dey fight😂
@KelechiGraceNw1@n6oflife6 How e take know say na senior cultist? 😂
And dw he knows what he’s doing.
For am to talk that thing, he know wetin e dey try talk lol.
Nobody be small pikin na