Omo thank you big brother. English hard sometimes
Make me and you yan one on one. Na the person wey i get the strongest impression about be this my chief 🤲
#Bbnaija#Sultex
Why our fave Dey blush like this😂
Abi shey he don Dey fall in love with biggie😂
Be like big brother sef don dey love up o��� Coz the way he take dey compliment @Sultexstar outfit ehn
He even wan learn moves from our fave😂
Potential full our fave hand seh😂
@BBNaija #Bbnaija