@OPay_NG you are very wicked I love opay very much but for the first time to try referring my friends and family to join opay I hot disappointed π΄.
I referred 2 people but you haven't gave me anything why??
@Szymansk_ii wait e get who dey read my mind oo
bcs Na wetin carry me come twitter all the way from Facebook make i confirm but na the first post wey I jam ba this π
I con dey wonder π€ oo